i.t.k

Naija

Etymology

From : English alphabet I, T and K

Pronunciation

  • áítīkè

Play Play

Noun

Person wey dey behave like sey na im get sense/ sabi pass oder people.

  • Your I.T.K too much.  — Egbokhare_2020, Your know-all can be overbearing.)

Synonyms

Translations

  • English: know-all