kasala
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kàsàlà
Noun
- Na trouble wey fit make people run.
- If we no handle dis tin well, kasala go burst o. — Egbokhare no translation
- Na kasala! — (bbc__4074, __no translation__)
- Kasala go burst o. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__220, There will be problem.)
- det (frequency:16)
- Nigeria President Muhammadu Buhari on Sunday evening condemn di kasala. — (bbc__73274, __no translation__)
- Pipo wey dey dia wen di kasala bust di attackers destroy house and wounjor many pipo. — (bbc__81688, __no translation__)
- case-det (frequency:16)
- De never know di real cause of di kasala. — (ja102__3426, __no translation__)
- Meanwhile Nigerians don dey react to di kasala between di police and army. — (bbc__66242, __no translation__)
- amod (frequency:8)
- The competition no be small, the fight na heavy kasala. — (bbc__93448, __no translation__)
- But di mata wey suppose finish finally don open new kasala because na for Poland Mr. — (bbc__22250, __no translation__)
- det-nmod (frequency:7)
- But di kasala for di east of di kontri and say pipo no trust doctors dey affect di programme. — (bbc__55602, __no translation__)
- The kasala for Dublin bin happen a month after dem arrest McGregor sake of say e break one fan phone for Miami, USA. — (brila__1744, __no translation__)
- case (frequency:4)
- Ten kontris wia kasala don pursue pipo and world no too send again: — (bbc__93214, __no translation__)
- Di FLN don rule Algeria since di kontri win independence from France for 1962 afta seven years of kasala. — (bbc__31277, __no translation__)
- conj (frequency:3)
- Tori wey land be say kasala and postponement happun for some states like Lagos and Imo. — (bbc__95620, __no translation__)
- Di economist unit say crime, katakata, kasala and war follow for tins wey land some kontris for last ten liveable cities. — (bbc__34216, __no translation__)
- acl:relcl (frequency:3)
- But one member of im own party say di 2015 win get kasala, wey oga Akpabio get hand inside. — (bbc__23261, __no translation__)
- Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Goment on Sunday announce 24 hour curfew for Kaduna town, northern Nigeria wit immediate effect. — (bbc__62007, __no translation__)
- case-nmod (frequency:3)
- Di number also represent sharp increase for di number of pipo wey don run because of kasala for di world population. — (bbc__36582, __no translation__)
- UEFA don also start yarn over Champions of Champions’ kasala between the winners of the Euros and the Copa America dem. — (brila__1979, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: problem