lowwaist

Naija

Etymology

From English: low and waist

Pronunciation

  • lòwêst


Noun

  • Wetin person wear wey be sey dey touch im waist
  • Better pikin no go wear lowwaist.  — (NSC_2021, Good kids don't wear clothes that no hang below the waist line.)
  • Some kind top no no fine if you no wear lowwaiste skirt follow am.  — (NSC_2021, Some tops are not fine if you don't wear a skirt below your waist line.)


Translations

  • English: low waist