wash eye
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English wash and eyes
Pronunciation
- wɔ̂ʃáìs
Verb phrase
- Make person use charm see tings wey dey happen or wey go happen.
- As di town be now, one gats wash eyes o. — (NSC_Legbeti 2021. One needs spiritual powers against the dangers all around.)
- De girl grandmother na heavy witch wey wash eyes well. — (Egbokhare_2020. The girl's grandmum is into witchcraft with serious spiritual powers.)
Translations
- English: to fortify with charms and see spiritual tings.