ele

Naija

Etymology

From Yoruba: ele (young lady)

Pronunciation

  • ɛ̀lɛ̀

Play


Noun

  • Girl wey fine well well.
  • Na better ele dey dat area, to God!  — (Egbokhare_2021, That community is filled with beautiful ladies, I swear!)

Antonyms

  • [diworwor]]

Translations

  • English: beautiful lady