a
Naija
Alternative form
Etymology
From English a
Pronunciation1
- ei
Noun
- Na de first letter wey dey inside A,B,C
- I like as de new teacher use song teach de children a, b, c. — (NSC_Legbeti_2021. I like the way the new teacher taught the children the alphabet with a song.)
- Na from when I dey primary 1 for village na im I don sabi read a, b, c go reach z. — (NSC_Legbeti_2021. I could read the letters of the alphabet from way back Primary 1.)
Antonyms
- z
Translations
- English: first letter of the English alphabet, a