for

Naija

Alternative forms

  • since 0.48 2896, outside 0.44 702, full 0.42 1132, across 0.40 345, inside 0.39 9559, near 0.39 1010, before 0.38 5895, room 0.36 356, during 0.35 1389

Etymology

From: English for

Pronunciation

  • fər

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1786
  • Frequency rank in NSC treebank: 8
  • Frequency in raw corpus: 99682
  • Frequency rank in raw corpus: 2

Auxiliary

  • Make person don suppose do someting.
  • Ah im for pay.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__38, Ah, he should have paid.)
  • E get some tins wey for don make Nigeria say dem no wan do again:  — (bbc__44555, Some things would have made Nigeria refuse to participate.)

Translations

  • English: should, would

Preposition

  • Word wey person take dey talk about how or someting dey.
  • Put am for dere.  — (NSC_2021, Put it there.)
  • I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head.  — (NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)

Translations

  • English: Preposition

Verb

for: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:2)
    You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play for Ayefele.  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)
    Tori from wi super eagle team, dey suggest say, e bi like say, de won call wi South Africa-base goalkeeper, Daniel Akpeyi, make e for follo con keep during wi contri next month world cup qualifier match against, Algeria.  — (ja102__4647, __no translation__)
  2. advcl:periph-nsubj-obj (frequency:2)
    When sun shine, e shine for deir head.  — (PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)
    If di man sey wear trouser, you wear trouser for peace to reign.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__65, If the man say wear trouser, you should wear trouser for peace to reign.)

Derived forms

Synonyms

  • since 0.48 2896, outside 0.44 702, full 0.42 1132, across 0.40 345, inside 0.39 9559, near 0.39 1010, before 0.38 5895, room 0.36 356, during 0.35 1389

Antonyms

  • since 0.48 2896, outside 0.44 702, full 0.42 1132, across 0.40 345, inside 0.39 9559, near 0.39 1010, before 0.38 5895, room 0.36 356, during 0.35 1389

Translations

  • English: no definition