nighty
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English nightie
Pronunciation
- nàìtí
Noun
- Na dat dress people dey wear go sleep.
- I no like to dey wear nighty dey sleep. — (Egbokhare_2020. I dislike wearing a nightie to bed.)
- e no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well. — (NSC_2021. Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)
Synonyms
- nightgown
Translations
- English: nightgown