sey
Naija
Etymology
From English: say
Pronunciation
- sé
Subordinating conjunction
- Word wey person dey use join talk talk .
- My oga talk sey e no dey di matter. — NSC_Tella_2021, My boss said that he is out of the matter.)
- E come house sey dem no dey give am food chop. — (NSC_Ajede_2020, He came to the house that he/she is not being fed.)
Translations
- English: that