first leg

Revision as of 19:21, 17 July 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== 1st leg ===Etymology=== From English: ''first'' and ''leg'' ===Pronunciation=== fɛ́slɛ̌g <sm2>Pcm-ng-1st leg benz.f.ogg</sm2> <sm2>Pc...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

1st leg

Etymology

From English: first and leg

Pronunciation

fɛ́slɛ̌g


Noun

  1. Someting wey happen wey be sey de dey reason sey anoda one like am fit happen, or go happen.
    • De don play first leg and na for deir home, na second leg wey no be deir home dey go con win?  — (NSC_2021, They have played the first leg on their home turf and lost, will they then win the second leg at the other team's home turf and win?)
  2. Make dem start someting wey e never finish
    • Ehen, you do well. But na first leg be dis. Go house, ready well well, make you come do di second leg.  — (NSC_2021, Yes. You have done well. But this only one half of it. Go home , get ready and return to complete it. )

Synonym

first to do

Antonym

second leg

Translation

English: First leg, first half