byforce work

Naija

Etymology

From: English by force work

Pronunciation

  • baǐfɔ̑swɔ́k

Play Play

Noun

  • Wetin de tell person make e do sey if e no do am de go suffer am.
  • Na by force work e dey do.  — (Egbokhare_2020, It's a forced labour he is doing.)
  • Police don catch people wey dey carry small small pikin dey do byforce work.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The Police have caught the child labour traffickers.)

Translations

  • English: forced labour