matching ground
Naija
Etymology
From English: matching and ground
Pronunciation
- màtʃìŋgráùnd
Noun
- Leg of chicken wey de don cook
- Na matching ground I wan chop today. — (Egbokhare, I want to eat cooked chicken feet.)
- Na small small pikin dem de dey give matching ground chop. — (NSC_2021, They give cooked chicken feet to chicken.)
Translations
English: chicken legs