mob

Naija

Etymology

From English: mobility

Pronunciation

  • môb

Play Play


Noun

  • Car wey person buy
  • Drive dat your mob well o. No just dey enter gallop anyhow  — (Egbokhare_2020, Drive your new car well. Don't just enter potholes.)
  • How many mob dat guy papa get?  — (NSC_2021, How many cars does that man's father have?)


Translations

English: car