office

Naija

Etymology

From: English office

Pronunciation

  • ɔ̀fîs

Play Play

Noun

  • Place where people dey stay take work.
  • E don happen for office.  — (KAD_06_Cooking_DG__218, It has happened in your office.)
  • I dey like make my office near where I dey stay.  — (NSC_Legbeti_2021. I like it when my office is close to my home.)
  • Wetin help me be sey creche dey my office.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__96, My saving grace is the fact that there's a daycare in my office.)
  • Haha na real office key.  — (LAG_30_Rambling-Conversation_DG__52, Haha, it is a real office's key.)
  • Dat one na our head office sha.  — (ENU_10_Genus-Investment_DG__3, That one is our head office though.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: office building