teartear

Revision as of 14:25, 28 September 2021 by 197.210.79.91 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''tear'' ===Pronunciation=== * tɪȃtɪȃ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== * Make...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English tear

Pronunciation

  • tɪȃtɪȃ


Verb

  • Make person or someting dey tear someting to piece piece.
  • Dat pikin don teartear my certificate wey I put on top table.  — ( insert translation )
  • Di cloth don teartear finish.  — (NSC_2021, The cloth is torn.)

Antonym

Translation

  • English: torn


Adjective

  • Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
  1. No wear teartear cloth follow me o.  — ( NSC_2021, Do)
  2. Na so so teartear paper full di bag.  — ( insert translation )

Antonym

Translation

  • English: