sand sand

Revision as of 16:17, 28 September 2021 by 197.210.79.20 (talk) (→‎Adjective)

Naija

Etymology

  • From: English sand

Pronunciation

  • sànsán


Noun

  • Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
  • Sand sand don enter my eye!  — (NSC_2021, Sand particles has gotten into my eye!)
  • No pour sand sand for my body.  — (NSC_2021, Don't pour sand on my body.)

Related forms

Translation

  • English: sand



Adjective

  • Sey Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground plenty well well for one place.
  • Una no sweep? why dis place place con get sand sand?  — (NSC_2021, Didn't you sweep? Why is this place sandy?)

Related forms

Translation

  • English: sandy