ojoro

Revision as of 16:40, 11 October 2021 by 160.152.64.60 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== * ɔ̀kádà <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== * Wetin person...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɔ̀kádà


Verb

  • Wetin person use sense do someting wey no good wey go favor am.
  • I no dey play with you again. Your ojoro too much.  — ( insert translation )
  • Ojoro no good my broder.  — ( )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation