driver

Revision as of 13:28, 15 October 2021 by 160.152.129.155 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''driver'' ===Pronunciation=== * draȋvɛ̀r <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Pers...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English driver

Pronunciation

  • draȋvɛ̀r


Noun

  • Person wey dey drive motor go somewhere.
  • Driver don comot for here.  — (NSC_2021, The driver has left here.)
  • I no dey like to enter motor where di driver dey drink.  — (NSC_2021, I don't like entering a vehicle with a drunk driver.)

Related form

Translation

  • English: driver