teartear

Revision as of 14:33, 21 October 2021 by 160.152.55.89 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: English tear

Pronunciation

  • tɪȃtɪȃ


Verb

  • Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
  • Dat pikin don teartear my certificate wey I put on top table.  — (NSC_2021, That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)
  • Di cloth don teartear finish.  — (NSC_2021, The cloth is torn.)

Antonym

Translation

  • English: torn


Adjective

  • Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
  • No wear teartear cloth follow me o.  — ( NSC_2021, Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)
  • Na so so teartear paper full di bag.  — (NSC_2021, The bag is full of moth-eaten papers.)

Antonym

Translation

  • English: shabby, tattered, moth-eaten