smalls

Revision as of 14:00, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Translation)

Naija

Etymology

From: English small

Pronunciation

  • smɔ̑lz


Adjective

  • Sey something no really dey serious or sey no be serious matter.
  • Dis mistake na smalls . no worry I go settle ram by tomorrow.  — ( NSC_2021, This mistake is nothing serious. Don’t worry I will resolve it tomorrow. )
  • Guy dis wan na smalls compare to wetin we see last year.  — ( NSC_2021, This is nothing compared to what we faced last year. )

Related forms

Antonym

Translations

  • English: trivial