ready made

Revision as of 10:04, 26 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''ready and made'' ===Pronunciation=== * rɛ̀dìmeȋd <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===No...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English ready and made

Pronunciation

  • rɛ̀dìmeȋd



Noun

  • Someting wey be new something wey de don sew or do finish wey don ready for people to buy.
  • I buy one readymade wig for market yesterday.  — ( NSC_2021, I bought a ready-to-wear wig at the market yesterday.)
  • Wetin you wan wear go di party? You wan sew am or na readymade you wan wear?  — ( NSC_2021, What are you wearing to the party? Are you sewing it or you are buying a ready-to-wear?)

Antonym

Translation

  • English: ready-to-wear