efiko

Revision as of 12:32, 26 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''efiwe'' ===Pronunciation=== * ɛ̀fíkò <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Person...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba efiwe

Pronunciation

  • ɛ̀fíkò


Noun

  • Person wey like to dey read wey con sabi book join.
  • Na only me be efiko for dat house. I no dey play with book.  — (NSC_2021, I am the only bookworm in the family. I don’t joke with my studies.)
  • Efiko how far? You no dey go party again?  — (NSC_2021, Bookworm how are you? Will you be attending the party?)

Antonym

Translation

  • English: bookworm