worldpipo

Revision as of 14:54, 1 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''world'' and ''people'' ===Pronunciation=== * wɔ̀dpípù <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> =...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English world and people

Pronunciation

  • wɔ̀dpípù


Noun

  1. People wey dey di world.
    My worldpipo una good morning.  — (NSC_2021, My fellow citizen good morning.)
  2. People wey dey get bad belle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.
    I no dey like to show say I get money before worldpipo go come show me meme.  — ( insert translation )

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: fellow people, wicked people