worldpipo
Naija
Etymology
From: English world and people
Pronunciation
- wɔ̀dpípù
Noun
- People wey dey di world.
- My worldpipo una good morning. — (NSC_2021, My fellow citizen good morning.)
- People wey dey get bad belle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.
- I no dey like to show say I get money before worldpipo go come deal with me. — (NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fellow people, wicked people