chai

Revision as of 02:52, 2 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative form

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃai

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey put join talk to show how e dey feel wheder e surprise or weak for matter.
  • Chai, na wa for di way koro dey finish people waka for the world, vaccine or no vaccine.  — (It's perplexing how the deadly corona virus is killing people regardless of whether one has taken a vaccine or not.)

Translation

  • English: Damn