driver

Naija

Etymology

From: English driver

Pronunciation

  • draȋvɛ̀r

Play Play

Noun

  • Person wey dey drive motor go somewhere.
  • Driver don comot for here.  — (NSC_2021, The driver has left here.)
  • I no dey like to enter motor where di driver dey drink.  — (NSC_2021, I don't like entering a vehicle with a drunk driver.)

Related form

Translation

  • English: driver