deve
Naija
Etymology
From: English development
Pronunciation
dɛ̀vɛ́
Noun
- Money wey de dey collect for contractors dem hand make de fit work.
- Make una dey allow contractor dey work o, deve no follow for money wey government give dem. — (NSC_2021, You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)
- People don collect devebuild house. — (NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)
- Money wey people dey pay give person wey be oga for area.
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di 'deve. — (NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the kingpin and pay some levies.)
- You never chop, you want dey collect deve? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. — (NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di 'deve. — (NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the kingpin and pay some levies.)
Synonym
Translation
- English: levy