shake body

Revision as of 14:31, 13 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''shake'' and ''body'' ===Pronunciation=== ʃék bɔ̀dɪ́ <sm2>Pcm-ng-shake body.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shake body.m.ogg</sm2> =...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English shake and body

Pronunciation

ʃék bɔ̀dɪ́

Play Play

Verb Phrase

  1. Make person do someting wey go let anoder ting happen.
    • We don dey wait am since, oga never even shake body o.  — (NSC_2021, We have been waiting for him since, the boss has not made any moves.)
    • Which one be make I shake body, you don pay?  — (NSC_2021, What do you mean by I should do something? Have you paid?)
  2. Make person give person someting
    • You and dat officer go tay for here, just shake body make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today.  — (NSC-2021, You and that officer will spend a long time here, just give me something so you can leave. It seems you want to sleep on the road today.)

Translation

  • English: make moves, give something