staylite

Revision as of 13:28, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== stalite ===Etymology=== * From: English ''stay'' ===Pronunciation=== stéláɪ̀t <sm2>Pcm-ng-staylite.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-staylite.m...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

stalite

Etymology

  • From: English stay

Pronunciation

stéláɪ̀t Play Play

Noun

  • Person wey don dey pass one year for university
  • You wey be staylite dey do smesme.  — (NSC_2021, You are not a fresher and you are acting like you don't know how things are done here.)
  • Some staylites dey reason matric pass di freshers wey get di matric because of di rice. You know sey freshers still dey comot from house dey never see suffer.  — (NSC_2021, People who are not freshers look forward to matriculation more than the freshers because they get to eat rice. You know that freshers just left the house and they haven't seen any suffering.)

Antonym

Translation

  • English: Tertiary student who is not a fresher