man know man

Revision as of 13:47, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== * From: English ''man'' ''know'' ''man'' ===Pronunciation=== mán nō màn <sm2>Pcm-ng-man know man.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-m...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English man know man

Pronunciation

mán nō màn Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person dey use because e know person dey get someting.
  • You don use man know man take get di contract, sha do am well. Because di man wey you know no go save your from stone.  — (NSC_2021, You have used your influence to get the contract, make sure you do it well. Because your influence won't save you from being stoned.)
  • People go dey read, you dey play because you know sey man know man go work for you.  —  While people are studying, you'll be playing because you know that you'll use your influence to get things done.)

Synonym

connection

Translation

  • English: influence