sorry

Revision as of 14:26, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== sori ===Etymology=== * From: English ''sorry'' ===Pronunciation=== sɔ́rɪ̀ <sm2>Pcm-ng-sorry.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sorry.m.ogg</sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

sori

Etymology

  • From: English sorry

Pronunciation

sɔ́rɪ̀ Play Play

Interjection

  • Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
  • Bros, sorry. No vex. I no see sey you dey turn enter.(NSC_2021, Brother, I'm sorry. Don't be upset. I didn't see you make the turn.)  — {{{3}}}
  • Doh, sorry. We no go fit ask God some kind question.  — (NSC-2021, Sorry. We can't ask God some questions.

Synonym

doh, pele

Antonym

ntor

Translation

  • English: sorry

Verb

  • Make person dey feel for person wey someting do.
  • You get exam and you dey watch tv, I dey sorry for you.  — (NSC_2021, You have exams and you are watching tv, I pity you.)
  • No be everybody you suppose dey sorry for sha. Some people na di evil wey de don do dey follow dem.  — (NSC_2021, You shouldn't feel pity for everyone, some people are suffering from what they have done.)

Translation

  • English: pity

=