mend

Revision as of 12:46, 14 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''mend'' ===Pronunciation=== * mɛ̑nd <sm2>Pcm-ng-mend.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mend.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Make dem beat person. #...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English mend

Pronunciation

  • mɛ̑nd

Play Play

Verb

  1. Make dem beat person.
    Papa go con mend you for dere now if you no quick go do your work.  — (NSC_2021, You'll be beaten by father if you dont do your chores quickly.)
  2. Make person repair someting wey don dey spoil or tear.
    I no go mend dis your cloth if you no pay.  — (NSC_2021, I won't mend your dress if you don't pay me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: mend, beat