ntor

Revision as of 15:23, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ntorr ===Etymology=== * From: ''unknown'' ===Pronunciation=== ńtɔ̀ɔ̂ <sm2>Pcm-ng-ntor.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ntor.m.ogg</sm2> ===In...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

ntorr

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ńtɔ̀ɔ̂

Play

Interjection

  • Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
  • I no tell you? You no dey gree hear word! 'ntor!  — (NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
  • You don see as e dey be, shey? Ntor.  — (NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)

Antonym

Translation

  • English: You deserve it