pele

Revision as of 15:38, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== kpele ===Etymology=== * From: Yoruba ''pele'' (''take care'' / ''sorry'') ===Pronunciation=== kpɛ̀lɛ̌ <sm2>Pcm-ng-pele.f.ogg</sm2> <s...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

kpele

Etymology

  • From: Yoruba pele (take care / sorry)

Pronunciation

kpɛ̀lɛ̌


Interjection

  • Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
  • Pele boss. I no see cab na im make I come late.  — (NSC_2021, Sorry sir. I didn't see a cab that's why I came late.)
  • De no go do anyting, but if bad ting go sup now, de go begin people make de come tell us pele pele. Pele na di road wey dey suppose fix?  — (NSC_2021, They won't do anything, but if a mishap occurs, they'll send people to visit us and apologize. Are apologies the roads they are supposed to fix?)

Synonym

doh, sorry

Antonym

ntor

Translation

  • English: sorry