laslas

Revision as of 15:16, 15 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English last

Pronunciation

  • láslâs

Play Play

Adverb

  • Wetin de dey use talk about someting wey go still happen.
  • Laslas everybody go die.  — (NSC_2021, Eventually, we'll die.)
  • If you no read, laslas you go fail.  — (NSC_2021, If you do not read, you will fail eventually.)

Translation

  • English: finally, eventually