stove

Revision as of 07:28, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English stove

Pronunciation

  • stȏv

Play Play

Noun

  • Wetin dem de take cook someting wey de use kerosene.
  • Dem no allow student to dey use gas for hostel. Na only stove dey fit use.  — (NSC_2021, Student are prohibited from using gas in the school hostels. They are allowed to use only stove.)

Translation

  • English: stove