woze

Revision as of 11:16, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • wȏz

Play Play

Verb

  • Make person slap anoder person.
  • If you no comot here I go woze you.  — (NSC_2021, I will slap you if you don't get out of here.)
  • Dat officer don woze di guy wey dey catch.  — (NSC_2021, The police officer gave the guy they arrested a dirty slap.)

Synonyms

Translations

  • English: slap