last card

Revision as of 18:37, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English last and card

Pronunciation

  • lás kàd

Play Play

Noun

  1. Last money wey dey person hand.
    • Na my last card I give my sister so.  — (NSC_2021, The only money I had left with me was what I gave to my sisters.)
  2. Last game wey dey person hand.
    • Guy! Na last card be dat o! I don win.  — (NSC_2021, Guy that's the last card. I just won.)

Translations

  • English: last card, only money