style style

Revision as of 20:46, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Translations)

Naija

Alternative Form

From: English style

Pronunciation

  • staì staí

Play Play

Adverb

  • Make person dey use sense to dey do someting.
  • She dey use style style dey ask me if I don marry.  — (NSC_201, She cleverly asked if I am married.)
  • My elder broder dey use style style dey comot go club for night.  — (NSC_2021, My elder brother cleverly leaves the house at night to go to night club.)

Translations

  • English: cleverly, stylishly