bomboy

Revision as of 14:36, 18 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''born'' and ''boy'' ===Pronunciation=== bɔmbɔɪ <sm2>Pcm-ng-bomboy.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-bomboy.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Name w...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English born and boy

Pronunciation

bɔmbɔɪ Play Play

Noun

  • Name wey de dey call boy pikin wey de just born
  • See bomboy don grow finish o.  — (NSC_2021, The toddler is all grown)
  • Bomboy no go fit chop dat food o.  — (NSC_2021, The toddler can't finish all that food.)

Antonym

digirl

Translation

  • English: male toddler