oshey

Revision as of 08:12, 20 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== oshe ===Etymology=== * From: ''Yoruba'' ''O se'' (''Thank you'') ===Pronunciation=== òʃé <sm2>Pcm-ng-oshey.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-os...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

oshe

Etymology

  • From: Yoruba O se (Thank you)

Pronunciation

òʃé

Play Play

Interjection

  • Word wey de dey use dey hail person sey e do well.
  • Oshey! Bad guy! I dey see your handwork. No worry, you blow. Just dey do am like dat.  — (NSC_2021, Well done! Great guy. I see the things you do! No worries, you'll make it. Just keep at it like that.)
  • How far? You don run am abi? Oshey! Na man you be!  — (NSC_2021, Hey! You've done it? Well done! You are up to the task.)

Translation

  • English: well done