chop liver

Revision as of 09:42, 20 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: Naija chop and English ''liver'' ===Pronunciation=== t͡ʃɔ́p lɪ́và <sm2>Pcm-ng-chop liver.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-chop liver.m.og...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: Naija chop and English liver

Pronunciation

t͡ʃɔ́p lɪ́và

Play Play

Verb Phrase

  • Make person no use fear do someting.
  1. E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must chop liver take do am.  — (NSC_2021, Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)
  • You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don chop liver  — (NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)

Synonym

get mind

Translation

  • English: emboldened