mamito

Revision as of 13:14, 20 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From English: ''mama'' and suffix ''-ito'' ===Pronunciation=== màmɪ́tò <sm2>Pcm-ng-mamito.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mamito.m.ogg</sm2> ===Noun==...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From English: mama and suffix -ito

Pronunciation

màmɪ́tò


Noun

  • Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
  1. When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct mamito be dis nah. She set o.  — (When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)
  • Landlord know sey im wife na mamito. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house.  — (NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)

Antonym

chikito

Translation

  • English: sugar mummy, cougar, mature lady