gredge

Revision as of 09:50, 12 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • grɛ́dʒ

Play Play

Verb

  • Make person chop.
  • Musa don gredge.  — (Egbokhare_2020, Musa has eaten.)
  • Once you don gredge your mouth go dey run like water!  — (NSC_2021, Once you have eaten you start talking recklessly)

Synonyms

chop, lem

Translations

English: eat