catch cruise

Revision as of 10:14, 24 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== cruz ===Etymology=== * English: ''cruise'' ===Pronunciation=== kát͡ʃ krûz <sm2>Pcm-ng-catch cruise.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-catch crui...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

cruz

Etymology

  • English: cruise

Pronunciation

kát͡ʃ krûz

Play

Verb

  • Make people dey do someting wey be sey de no tink sey better ting go comot from am.
  1. Dey with me, make we just dey catch cruise.  — (NSC_2021, Stay with me, let's just have a good time.)
  2. Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey catch cruise. Make Prof come catch una fess.  — (NSC_2021, The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)

Related forms

catch cruise

Synonym

bobo

Translation

  • English: joke around, banter, play