earlymomo
Revision as of 11:14, 24 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== early momo ===Etymology=== * From: English: ''early-morning'' ===Pronunciation=== ɛ́límɔ̄mɔ̄ <sm2>Pcm-ng-earlymomo.f.ogg</sm2> <sm...")
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English: early-morning
Pronunciation
ɛ́límɔ̄mɔ̄
Noun
- Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
- If you want go dat babe side, earlymomo na im you go comot house because di place far. — (NSC_2021, If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)
- Na earlymomo e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. — (NSC_2021, It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)
Related forms
Translation
- English: dawn