catch cruise
Naija
Etymology
- English: catch and cruise
Pronunciation
kát͡ʃ krûz
Verb Phrase
- Make people dey do someting wey be sey de no tink sey better ting go comot from am.
- Dey with me, make we just dey catch cruise. — (NSC_2021, Stay with me, let's just have a good time.)
- Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey catch cruise. Make Prof come catch una fess. — (NSC_2021, The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)
Related forms
Synonym
Translation
- English: joke around, banter, play