jedijedi

Revision as of 04:59, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba jedi jedi meaning what eats the anus

Pronunciation

  • dʒɛ̀dí dʒɛ̀dí

Play Play

Noun

  1. Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile.
    • Jedijedi don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week  — (NSC_2022, I have been disturbed by the runs because of all the sugary things I ate last week.)
  2. Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
    • My children too like jedijedi na im make me dey give dem agbo drink every morning.  — (NSC_2021, My children like eating sugary things a lot, that’s why I give them native herbs to drink every morning.)

Translations

  • English: sweet, pile