mamito

Revision as of 01:55, 28 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From English: mama and suffix -ito

Pronunciation

màmɪ́tò Play


Noun

  • Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
  • When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct mamito be dis nah. She set o.  — (NSC_2022, When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)
  • Landlord know sey im wife na mamito. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house.  — (NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)

Antonym

chikito

Translation

  • English: sugar mummy, cougar, mature lady