cram
Naija
Etymology
From: English cram
Pronunciation
- krâm
Verb
- Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
- I don cram di book for head. — (I have memorised the book.)
- I cram di style for head from di day I see her wear am. — ( I had memorised the style from the day I saw it on her.)
- Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head. — (His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)
Translations
English: memorise